LYRICS: Graham D – Again
LYRICS: Graham D – Again
Lyrics
Verse
Cow wey no get tail
Na God Na him Dey help am to drive fly
Because I no get again
Na so you come dey look me with one eye
And you laugh me you don forget say one day one day day go break again iyeh
I no go beg again iyeh yaayah
Every night and day me I Dey pray
No allow enemies to laugh me
I know say you fit do am again
Baba God abeg no dull me
Cos no matter how person cry
Tears e must dry for him eye yai yai
I just Dey pray I just Dey wait
Cos I know say very soon my day go break
Chorus
Day go break oh
Day go break
Day go break again
Day go break oh
Day go break
Day go break again
Wetin I collect before
I must collect am again and again
Day go break oh
Day go break
Day go break again
As you Dey laugh Dey laugh
No worry baba God e go still do am again
Day go break oh
And wen e break I go burst your screen guard again
Wetin I collect before
I must collect am again and again
Day go break oh
Day go break
Day go break again
Interlude
Yo it’s Graham D baba
You know when person sleep for night
Surely Na day go break the next day
Na only who sleep wey no wake up
Na him no go fit see the next day
But as we Dey alive we go see the next day
My day go soon break
Verse
Miracle no Dey tire God to do
Na only him dey do what no man can do
Na because bat ugly Na him make am Dey fly for night
Joy comes in the morning while sorrow last for the night -Oh ah
My day go break oh
My day go break again
Your day go break oh
Your day go break again
Cos no matter how person cry
Tears e must dry for him eye ya ya
I just Dey pray I just Dey wait
Cos I know say very my day go break
Chorus
Day go break oh
Day go break
Day go break again
Day go break oh
Day go break
Day go break again
Wetin I collect before
I must collect am again and again
Day go break oh
Day go break
Day go break again
As you Dey laugh Dey laugh
No worry baba God e still do am again
Day go break oh
And wen e break I go burst your screen guard again
Wetin I collect before
I must collect am again and again
Day go break oh
Day go break
Day go break again
Do You Want To Promote Your Music @ Naijaoxford? Click here To Contact Us
Related Posts
No one has commented yet. Be the first!
You must be logged in to post a comment.